Any persin wey nor get mind nor fit look dis foto o!
Cries, tears , pains, heart ache, why!!!!!!
Na cry all of us wey dey 9japidgin dey cry for here!
Na dis gal boyfrend kill dis gal sake of say she nor tell am say she dey go pool parry!!!!
We neva here di tori finish.
Abeg papa and mama make una dey know di kin persin wey una pikin dey follow do frend o!!!!
Talk ya mind!
Tori aproko na HERE !

chai!!!!!!!smh
ReplyDelete