Hehehehehehehehhehehehehehhehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehe
Abeg i nor fit to laff finish, infact i dey roll for ground.
Una see di officer wey dey dis foto so, na im be di officer of di yar, sake of say im dey "veri hardworking", asin, you know, i min, ellscuse me ... di man sabi carri umbrella for im oga... if kidnapper or boko haram show, i nor know which one e go do first, weder na to pursue dem wit umbrella abi im AK 47.
Well sha, di acting Inspector-General for Polis, oga Mohammed Abubakar, don draw ear for polis orderli dem say make dem nor dey carri handbag for dem politicians and odar big big mens dem wey dem say make dem dey follow follow.
Talk ya mind!
Tori aproko na Here
No comments:
Post a Comment