29 March 2012
Heavy Rain Go Fall for Lagos for 236 Days!!
Oga Tunji Bello comisioner for environment for Lagos don draw ear give pepo wey dey stay for lagos state, say make dem readi for di rain wey wan fall for dis yar, sake of say di rain go heavy well well.
Even sef, oga commisioner talk say di rain go start for around March 22 or 26 e go com finish for around November 10 or 14.
E talk say as di rain take heavi last yar na so e go be dis yar o!
Abeg we pepo wey dey stay lagos make una begin dey clear una gutter o! Sake of say if rain nor see for weir im go pass, na wetin persin nor expect na im e go do o!
Eko oni ba je o!
Talk ya mind!
Subscribe to:
Post Comments (Atom)

Does a heavy rain pound grass seed more into topsoil, or would it wash it away? Just wondering if my husband and I should put down more grass seed when our current heavy rain subsides. Thank you!
ReplyDelete