Ewooooooooooooooooooooo!
Sheep(Ewu Atoru, Meeeeeeee,) don born pikin wey no resemble sheep or human being for Sokoto State o!
Dem say na wen di Sheep(Ewu Atoru, Meeeeeeee,) no fit born na im dem carri am go hospita for anima dem, na for deir e com born di "pikin" .
Na so pepo full di place troway sake of say dem wan see di kin tin wey di Sheep(Ewu Atoru, Meeeeeeee,) born.
Even sef pepo dey tak say e fit be say di owner of di Sheep(Ewu Atoru, Meeeeeeee,) dey follow di sheep do wetin e no supose do na im make am born dat kin pikin.
Dem di pepo dey hala say if dem catch di owner of di Sheep(Ewu Atoru, Meeeeeeee,) dem go tak im eye see peper.
Oya talk ya mind

Now this is incredible. Is there any video post on this?
ReplyDelete