9 August 2012

Foto : Man Dey Follow Im Friend Wife Sleep!




      

   

Na wa o!
Dis man foto wey una dey look so na friend wey persin surpose fear o!
una know wetin e do?

Dem catch am wit im friend wife for bed for weir dem dey do wetin husband and wife dey do.
 Wich kin frend be dis one wey dey follow im frend wife dey  sleep?

Wetin persin nor go see finish!

Talk ya mind!

Click Dis Button To Share 9japidgin Tori

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...